lirik lagu skiibii – back to sender
let’s go
skiibii
all is in order eh
i want to pop champagne
but they want to block my way
eh
back to sender eh yo
awon to soro bi professor
won bere kilo fe so
inna the zanga they feel my song
oh ah
she say she feeling the boy
she want to enter
london la lo fo shu mefa
i be that young boy from ojuelegba
(small boy turn biggie man)
god cover me, back to sender
she say she feeling the boy
she want to enter
london la lo fo shu mefa
i be that young boy from ojuelegba
(small boy turn biggie man)
god cover me, back to sender
i carry city for my shoulder
escala omo to da
you know i be one man soldier
’cause blood of jesus cover me
ni gboro won wa, won le won o ba
ni gboro wan pa kamasutra
ti mo ti hustle pa
mo ya fi won buga
i wan chop my life with no regrets
all of my guys dem know me wella
to ba ni ke jaiye lo
jaiye lo nonstop, ego surplus
be benlo, billi billi billi bion
la le ana yen nibo lo wa, nibo
she say she feeling the boy
she want to enter
london la lo fo shu mefa
i be that young boy from ojuelegba
(small boy turn biggie man)
god cover me, back to sender
she say she feeling the boy
she want to enter
london la lo fo shu mefa
i be that young boy from ojuelegba
(small boy turn biggie man)
god cover me, back to sender
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu imaginelust – hold up
- lirik lagu mayo imad – ganbak | جنبك
- lirik lagu endless heights – come a little closer (paralyse sessions)
- lirik lagu eddy raven – someone borrowed, someone blue
- lirik lagu sarah catharine – dear you
- lirik lagu yayu – chaotic neutral
- lirik lagu shiro – annan man (part 2)
- lirik lagu polo perks ﹤3 ﹤3 ﹤3 – don’t go in there
- lirik lagu katie brusseau – high school
- lirik lagu bokoedro – intro (back from area 35)