lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu sirius ubah – obianuju

Loading...

she gimme love
onyemu love nyemu love
way dey burst my brain

love way dey burst my brain

obianuju nwanne biko kporum obianuju
i say call me obianuju oh eh eh eh

be dey think say i no fine girls
be dey think say i no sharp girls
nwanne imana amarom fine girls
oya
asim na amarom sharp gals o yea
cause i met uju
she got me losing my mind mind
uju juru eju
she turn me to april fool
oya oya ifeoma package achozim ya
asim amaka package achozim ya
caro backside achozim yea hey
nwanne achozim ya
see i use to be that bad sharp guy
dating three four girls one time
use to like my one night stands
my midnight styles
till i met uju
she got me losing my mind ey ey
uju juru eju
she turn me to april fool ow

obianuju
nwanne biko kporom obianuju
i say call me obianuju eh eh eh eh

she is a good girl wey sabi bad thing
thought u see them only in dreams
a special gift i have to take
lucky i think am in grace
i think i am in love
bad boy now in love ow ow
settling down and all
knocking at my door
i think i am in love yea eh eh
am in love
couple goals and all
knocking at my door oo
o yea o yea
love wey dey burst my brain
nyemu love wey dey burst my brain
o yea eh eh
obianuju eh
somebody kporum obianuju
i say make u call for me obianuju
o yea eh eh oh e aha o yea eh eh
sirius in the building
itzalright
yeah eh eh yea e eh eh eh


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...