lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu sir tami – reality

Loading...

fire fire burn mi enemies
dem want use hatred and burn mi energy
me just want peace, me just want my harmony
spit fire when i sing my melody
fire fire burn mi enemies
dem want use hatred and burn mi energy
somebody call emergency, come and see wetin i dey see
sir tami pon this nyehenn

if i start to dey talk
many many things wey dey sup
my people never know what is up
until somebody fall from a gunshot
i dey my lane o
my people they know that i got them and they got me too
look with your eyes o
what you see sometimes is good but its not really good
mo tun ti de o
mo gbono feli feli, dem know say mi no dey play
call up the radio, make you tell them to put my music on da replay
my guy don’t bow for a man
manna manna stand gallant for the ground
tell that bludclaart we are made of a bomb
me not even fear if they’re bussin they’re gun

and the feeling is hurting me
i’m feeling it mentally
my people are suffering
i’m talking reality
badmind demma causing emergency, every time me i talk reality
dem go come to dey shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti
dem go come to dey shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti ya ya ya

what you see you see
what you see i see
my guy you don’t know
if you know you know
if you know you know, my guy you don’t know
all my guys they know, what they see, what they believe in
believe in god what you believe in
all them man demma blind, dem no see vivion
what you
what you believe in
all them man demma blind dem no see vision
my people dey beg for the release
on my pc i dey see all their retweets
e no easy dem want see me on their tv
take it easy, you go see me on hip tv
one day one day one day one day one day
every single day we dey pray to jah
every single day we dey pray to jah

and the feeling is hurting me
i’m feeling it mentally
my people are suffering
i’m talking reality
badmind demma causing emergency, every time me i talk reality
dem go come to dey shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti
dem go come to dey shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti ya ya ya

money and time, freedom or power
liberation to the people i’m fed up
people be crying, people be hustling
in my beloved country
baby cries
my people they love me
they do not deny me
but if you’re hating on me
you can love me or hate me

and the feeling is hurting me
i’m feeling it mentally
my people are suffering
i’m talking reality
badmind demma causing emergency, every time me i talk reality
dem go come to dey shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti
dem go come to dey shu pa pa nyehenn shu pa pa nyahann shu pa pa ti pa ti ya ya ya


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...