lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu sheyman – ko kan aiye

Loading...

intro:
vtek on the beat
hey hey
ya ya
hun hun
sheyman sheyman
ah ah

verse:
finally, na me be final
ah, n0body finer
i’m rocking gucci designer
omo i no go sign out
make you for come into my hideout
then you go find out wassup…

bridge:
baby wa je ka lo’le
i go give you some paper
omo no go dey buga
i go show you my power
baba god do am for me
awon boys start to wonder
them dey vex, ewo lo kan mi nbe
its non of my business ah
ewo lo kan mi
ewo lo kan mi nbe o kan mi
ko kan aye
ewo lo kan mi
ki lo kan mi nbe
its not my business
ewo lo kan mi
ewo lo kan mi nbe o kan mi
ko kan aye
ewo lo kan mi
ki lo kan mi nbe
verse:
finally, na me be final
ah, n0body finer
i’m rocking gucci designеr
omo i no go sign out
make you for come into my hideout
thеn you go find out wassup…
suarez bite somebody
don jazzy illuminati
lynda them say you like to dey gossip
ah, ki lo kan mi nbe o
you like to take a selfie
everytime you dey instagraming
instead of you to face your studies
hun, ewo lo kan mi nbe o
you dey do show for chibok
arrange party for borno
even if you wan pay one billion
(olohun ma je)
ki lo kan mi nbe o

bridge:
baby wa je ka lo’le
i go give you some paper
omo no go dey buga
i go show you my power
baba god do am for me
awon boys start to wonder
them dey vex, ewo lo kan mi nbe
its non of my business ah
ewo lo kan mi
ewo lo kan mi nbe o kan mi
ko kan aye
ewo lo kan mi
ki lo kan mi nbe
its not my business
ewo lo kan mi
ewo lo kan mi nbe o kan mi
ko kan aye
ewo lo kan mi
ki lo kan mi nbe
verse:
finally, na me be final
ah, n0body finer
i’m rocking gucci designer
omo i no go sign out
make you for come into my hideout
then you go find out wassup…

bridge:
baby wa je ka lo’le
i go give you some paper
omo no go dey buga
i go show you my power
baba god do am for me
awon boys start to wonder
them dey vex, ewo lo kan mi nbe
its non of my business ah
ewo lo kan mi
ewo lo kan mi nbe o kan mi
ko kan aye
ewo lo kan mi
ki lo kan mi nbe
its not my business
ewo lo kan mi
ewo lo kan mi nbe o kan mi
ko kan aye
ewo lo kan mi
ki lo kan mi nbe
ewo lo kan mi
ewo lo kan mi, kanmi
ewo lo kan mi
ki lo kan mi, kanmi
ewo lo kan mi
ewo lo kan mi nbe o, kanmi
ewo lo kan mi
ki lo kan mi, kanmi


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...