lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu shayzar – kuma$i vibe

Loading...

intro
shayzar nor nor, on the k-ma$i vibe oh

verse 1
plenty plenty plenty people
done dey call my phone, done dey call my phone o
i remember when the people
dem no send my own, dem no send my own o

pre hook

if you no get money, den you no get girlfriend
cuz a working boy go dey work on your girlfriend owey

baba god, make e dey steady when i pick up
so we can say balling is a habit
balling wey go win world cup

hook
shayzar won wa mi,oluwa cover mi
shayzar won wa mi, oluwa cover o
shayzar won wa mi,oluwa cover mi
so malo koba mi, yeah hey, koba x4

verse2

as i dey hustle i dey grind
with the tears from my eyes
praying one day e go pay
make boys pop rosé
cuz- i –
see the suffer wey my people suffer
pray to god to make my people richer
cuz

pre hook and hook

bridge
money order cc number, all my guys just dey para for the mulla anytime the raba enter, (when the raba enter say)

dem dey call me shayzar
all about me paper
i dey hustle dey sweat, everyday for my daily bread…

hook and instrumental till fade


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...