lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu shatta wale – true believer

Loading...

intro:
once again
shatta wale again
addi self, natty lee

[1st verse: shatta wale]
you dey see what dey happen for america
man dey buy tsoobi for america
where the woman dey? eyy am3ta
i be proud sey i from africa
i create this music with zylofon
shatta wale maa adwen abom
go your way ‘cuz i dont wanna know
you know dey see sey man, dey grow man dey grow

chorus:
you say you be true believer
only you wey know jehovah
you say you be true believer
everyday hrr ba hrr ba hrr ba ba baaa
true believer
everyday you dey k!ll your brother
true believer
everyday hrr ba hrr ba hrr ba ba baaa

[2nd verse: addi self ]
i win oo i win oo
n0body spoil my thing
you see i dey go for the road, yeerrh
me i dey do my thing
you dey show me fake
you dey show me fake (lie)
boy you must see take
you dey do mistake
you dey do mistake, (lie)
addi self for settle

[3rd verse: natty lee]
so what dey go on plus this churchy n-ggas
dem no know god
dem no know more diligence
charley some of this people no be intelligent
dem dey lie for your top no evidence
church gower every sunday
ebi en you go see for the gate
dema character no be appropriate (no be appropriate)
dat be why adey operate
open the first chapter
dat be what the n-gga know from the pastor
but that n-gga be some bad chapter
but dem go blame some good pastor
no wonder shatta wale like rasta
only baba god be your master
any problem gon torture
charley i no go fly with vulture

[chorus]
you say you be true believer
only you wey know jehovah
you say you be true believer
everyday hrr ba hrr ba hrr ba ba baaa
true believer
everyday you dey k!ll your brother
true believer

outro shatta wale:
true true true believer
you seh you go fit deliver
true true true believer
how come seh you dey k!ll your brother
true true true believer
you seh you know god mobile phone number
true true true believer
fake pastor!

[repeat 1st verse: shatta wale]
you dey see what dey happen for america
man dey buy tsoobi for america
where the woman dey? eyy am3ta
i be proud sey i from africa
i create this music zylofon
shatta wale maa adwen abom
go your way ‘cuz i dont wanna know
you know dey see sey man, dey grow man dey grow


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...