lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu sharyytee – rupt mind

Loading...

rupt mind lyrics
woah woah woah woah woah
yeah yeah yeah yeah yeah
why why why why why (it’s lokas baby)

and if i wan talk wetin wey my eyes don see (wey i don see)
and if i wan shout, if i wan shout wetin my eyes see (wey i don see)
make i come fire fire oh (yeah yeah yeah)
make you come tire tire oh (woah woah woah woah woah woah ah)
i need one more life, one more prime, one more tine

yeah aya (oh my lord we’re sad)
yeah aya (before we try suicide)
i need one more life , one more prime, one more tine
yeah aya (many people dey try)
yeah aya (and we gat to survive ah ah)
i need one more life, one more prime, one more tine yeah aya

uh yeah, yeah yeah
uhn yeah yeah

person wey dey lie lie many times
person wey dey run run many miles
but we go still fly to the top
and we go still get many love
them wanna try drag many times
them still dey hate hating my life
but we go still fly through the tough
and we go still get many love
mo reminisce gbogbo sh~t ti mo pass through
pelu gbogbo stress ni tony part 2
but now you see me moti fly off
what you really see at large money can buy off
but kini essence t’oba ti get sense
they want to stab you but boy malo dense
anyhow you flex is never your best, yes, hence

(daaayum, this beat is crazy)

(it’s lokas baby)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...