lirik lagu seyi shay – jangilova
it’s del b on the beat
the love i get for you, e double times 2
somebody go wound o, e fi fail
baby baby boo, n0body but you
no even think am o
on to say
bridge
baba janeti o
tell me sey e dey love o
sey nah him first come first o
wetin him do one thing
me sefi dey love o
many people dey talk e yeh, baby na you o oo
believe me
sey the love i get for you o, no be man madе o
e be jangilova
(haha, chai!, baby!)
the love i gеt for you o, believe me no be here o
e be jangilova
baby o, the love i get for you (chai) no be small o
e be jangilova
baby boo, the love i get for you o, no be fake o
e be jangilova
hey!!! baby believe o, believe o, no be fake o (chai!)
many have come and go, but me am here to stay
to serve you as my king o (hey!!!)
my heart dey beat for you, body dey shake for you
who wan sey no be you o
bridge
on to sey
baba janet o
see na him dey love o
see nah him first come first o
sey one thing do one thing ehhh
sey the love i get for you o, no be man made o
e be jangilova
(hahaa, chai!, baby!)
the love i get for you o, believe me no be here o
e be jangilova
baby o, the love i get for you (chai!) no be small o
e be jangilova
baby boo, the love i get for you o, no be fake o
e be jangilova
(beats…)
the love i get for you, baby mo, no be here o
e be jangilova
ha!, hey hey hey baby
the love i get for you o o, no be man made o
e be jangilova
baby believe me, sey the love i get for you o chai!
body o, my body e be jangilova
na from o na from apple o
the love i get for you o o, na divine o
e be jangilova
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu papoose – satan sent me
- lirik lagu jonny ardor – lang lebe der traum
- lirik lagu ratrace – heaven’s night
- lirik lagu corduroy – קורדרוי (il) – mayday – מיידיי
- lirik lagu kalika & joanna – touche-moi
- lirik lagu ancient shapes – i wanna put my tears back in
- lirik lagu kirby2cool! – garfield cock ring!
- lirik lagu western kite – 왜 (why)
- lirik lagu baby 8lue – spaceship
- lirik lagu paul loren – come back around