lirik lagu sexy steel – merry men
ni’lu ghetto t’awa yi o
olowo lawa mo
hmmm
ibi ti’on gbegba
ko ma kan’ye
ka wa sha ti gba tia
collect from the rich give it to the poor
24/7 na dem dey ball
dem bi merry men, king of the ghetto
no matter wetin come their way, dem still rep the ghetto
dem dey show me love
make me smile again o
girls dey happy when they see dem face o
merry men, king of the ghetto
catch me if you can o
catch me if you can
won chache dede
wanp’wo dede
so talika di olowo pombele
won chache dede
wanp’wo dede
so talika di olowo pombele
living a fast life
dem bi business men o
from abuja, dem take over your town
merry men, king of the ghetto
no matter wetin come their way, dem still rep the ghetto
dem dey show me love
make me smile again o
girls dey happy when they see their face o
merry men, king of the ghetto
catch me if you can o
catch me if you can o
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu hospital ships – carry on
- lirik lagu ace edition – i’m in love with you (lyrics) (remixed)
- lirik lagu triggerfinger – colossus
- lirik lagu gum – the fear
- lirik lagu lennixx – efforts
- lirik lagu hundo peezy & ray donatello – carried away
- lirik lagu 21 eazy – i’m talking (drowning remix cover)
- lirik lagu knight area – the reaper
- lirik lagu lilnedbigby – stinky!
- lirik lagu mike southside – ye hoe