lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu sean tizzle – dem no be god

Loading...

baba mi loke
them try to bring me down o gbemi soke
now my life is ok
no be by power or might baba mi loke
oshe funmi e e
papa rarara
papararara
papa rarara
papararara
papa rarara
papararara
papa rarara
papararara
them no be god
them try to slow me down but them no be god
them try to bring me down but them no be god
them try to stop my shine but shebi na my time
them try to knock my grind
see i go rise i go see i go spend
them go go them go sit i go still come
ko ma wi aro jo wa mo be be
no be me see na god wa mo te be
them say them make me
makе them try to make another mе lailai
shey na them create me
make them try to create another me lailai
see na god wey still dey bless me and his mercies dey protect me i go please you everyday ai each and every way
see na god wey still dey bless me and his mercies dey protect me i go please you everyday ai each and every way
baba mi loke
them try to bring me down o gbemi soke
now my life is ok
no be by power or might baba mi loke
oshe funmi e e
papa rarara
papararara
papa rarara
papararara
papa rarara
papararara
papa rarara
papararara
them no be god
them try to slow me down but them no be god
them try to bring me down but them no be god
them try to stop my shine but shebi na my time
them try to knock my grind
se mi wole se ni funmi
god i’d never let you go
iwo lo gbe mi leke and i’d always love you so
baba lo seyi funmi and i will always love you so
baba mi loke
them try to bring me down o gbemi soke
now my life is ok
no be by power or might baba mi loke
oshe funmi e e
papa rarara
papararara
papa rarara
papararara
papa rarara
papararara
papa rarara
papararara


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...