lirik lagu sean tizzle – dance
caroline na you dey do me the something
oya gba ko je
you’re the one that i’m feeling o
abc so easy like abc
that’s why you
dey always understand me
s~xy lady o
mo like bo se’n redi
sugar honey o
jowo ko fi’be han mi
jowo ko fi’be han mi
ba mi jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
do shakara like it’s your birthday
elepepe
we go s’ope sey we see the next day
i thank you baba for giving me this girl
s~xy lady o
mo like bo se’n redi
sugar honey o
jowo ko fi’be han mi
jowo ko fi’be han mi
ba mi jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
i like, i like, i like
thе way you dey tell me
baby raga bo mi
ololufе mi
to’n lana ko mi
na you dey give me the something
wey dey tanana me
na you dey cause the ginger
wey dey wahala me
caroline na you dey do me the something
oya gba ko je
you’re the one that i’m feeling
abc so easy like abc
that’s why you
dey always understand me
ba mi jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu フジファブリック (fujifabric) – particle dreams
- lirik lagu casxuls – inevitable
- lirik lagu oklasky – what you want
- lirik lagu jam toast – make some noise!
- lirik lagu nusky & vaati – baby doll
- lirik lagu ария (aria) – с кем ты?
- lirik lagu rob49 & icewear vezzo – bmf
- lirik lagu granrodeo – 終わらぬ夢 (owaranu yume)
- lirik lagu hifi studios – peaches (fnaf version)
- lirik lagu icekela – кручу себе (twiddle for myself)