lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu sean dennis – fvck you ( cover ) feat. kizz daniel

Loading...

i been dey wait make you come since
but them say you dey with yung6ix
i don drive, i don go buy pizza from drumstix
but young john dey use your legs like drumsticks

i been say make you sikedi/
but last night i see you with kelechi /
same unlimited la , na your gist dem dey carry –
na your matter dem talk about your name don reach la
you been leave tekno for ubi
f-cking lk for kudi
shey you be my tatashe f-cking percy and ruzzi
that place don turn jacuzzi / omo you gat take it easy
coz them don dey call you dog go see vet ( vert ) like uzi

shiiiiiiii mbok make i talk finish /
the only time i wack na when i chop finish /
she no fit amend her ways –
even taylor swift sef no fit amend her ways /
all these rappers telling people say dem fvck –
but chill ekaete me self i want to fvck you


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...