lirik lagu runtown – let me love you
it is runtown oooooo
maleek berry
[hook]
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
[verse 1]
i just wanna kiss and hold you
hold you down my baby
my girl i no fit be without you
love you long time baby
understand say na only she i see
for the other side say na runtown she want
no other man yeah
though i travel far and wide
na she dey my mind yeah
omalicha nwa legodim anya
baby mo i am so in love with you
ima kwa na igbawam aka mbe iji uwa nisi
baby don’t you know
baby dance eh
baby dance er-eh
turn around eh
turn around er-eh
[hook]
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
[verse 2]
say i just wanna love you
so you should let me love you
say na craze i done d craze
if i talk say dem other girls fine p-ss you
say n-body p-ss you
baby girl i say n-body p-ss you
anything wey you want i go dash you
anything wey you want i go dash you
omalicha nwa legodim anya
baby mo i am so in love with you
ima kwa na igbawam aka mbe iji uwa nisi
baby don’t you know
baby dance eh
baby dance er-eh
turn around eh
turn around er-eh
[hook]
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu die höchste eisenbahn – wer bringt mich jetzt zu den anderen
- lirik lagu jayricz – dutty whine
- lirik lagu gemitaiz & madman – non cambio mai
- lirik lagu jg2012 – co-op
- lirik lagu t9 – dörty tork
- lirik lagu bellows – innocent in ignorance
- lirik lagu jah cure – life is real
- lirik lagu b.r.o (pl) – prolog
- lirik lagu matt easton – morning day
- lirik lagu se o – 스르륵 (thrush)