lirik lagu runtown – if e happen for lagos
if you no know big man ,you never know person
you no shine your eyes ,you never see something
you never party for eko ,omo you never do nothing
government na yawa,dem no dey do nothing
verse 1
na so dem waka ,waka , waka
everybody searching for the answer
the matter ,matter ,matter
if you ask me ,who i go ask am
omo wetin dey pa pa pa
governor talk say na federal
the same reason why the rich is getting richer na the rеason why poor man still dey j~pa
if e happen for lagos
makе e dey inside lagos
and as e happen for lagos
make e dey inside lagos
if you no know big man ,you never know person
you no shine your eyes ,you never see something
you never party for eko ,omo you never do nothing
government na yawa,dem no dey do nothing
verse2
gats keep am on a low
eyes on my money gats keep am on the low
gidi gidi gada gada no dey win fight
so we bring the fire brother me i can’t shout
shey cos you see me in a bentley
you want to friend me ,just to end me
shey na my fault say god dey bless me
na so dem waka ,waka , waka
everybody searching for the answer
the matter ,matter ,matter
if you ask me ,who i go ask am
omo wetin dey pa pa pa
governor talk say na federal
the same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still dey j~pa
if e happen for lagos
make e dey inside lagos
and as e happen for lagos
make e dey inside lagos
if you no know big man ,you never know person
you no shine your eyes ,you never see something
you never party for eko ,omo you never do nothing
government na yawa,dem no dey do nothing
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu younsss – succès
- lirik lagu baharit$ – ma$a, pt.2
- lirik lagu skillibeng – my gun
- lirik lagu track’s (band) – silly man
- lirik lagu molly shiveley – don’t start now (acoustic cover)
- lirik lagu fre-d – люблю тебя
- lirik lagu tomm – witches’ dance
- lirik lagu paul sinha – dromen
- lirik lagu khid ten – distorsión
- lirik lagu schnek schaneli – undertaker