lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ruger – kristy

Loading...

[verse 1]
tell me where you dey go
girl, i need you here right now
where you dey go? mm
high me spirit, high me soul
stay in a me yard till sundown, mm, oh~oh

[pre~chorus]
bum~bum sweeter than mirinda, than mirinda
caterpillar, big tipper, ooh
london diva, buy you visa, buy you visa
tequila, give me ginger, ooh

[chorus]
fresh like bread wey dem do today
omo you no need mary kay
omoge you be take away, mm
other girls, dem still dey learn
make i give you bottom belle
kristi shey you dey hear, mm
fresh like bread wеy dem do today
omo you no need mary kay
omoge you be takе away, mm
other girls, dem still dey learn
make i give you bottom belle
kristi shey you dey hear, mm
([?] that thing)
[verse 2]
i’ll never be done with your love
just know i’ii be here for the long run
come rain, come sun, i’ii be right here
need me anywhere, i’m right there
you’re living rent~free in my heart
right here, the left side of my chest
baby, i pledge my allegiance to you
because your

[pre~chorus]
bum~bum sweeter than mirinda, than mirinda
caterpillar, big tipper, ooh
london diva, buy you visa, buy you visa
tequila, give me ginger, ooh

[chorus]
fresh like bread wey dem do today
omo you no need mary kay
omoge you be take away, mm
other girls, dem still dey learn
make i give you bottom belle
kristi shey you dey hear, mm
fresh like bread wey dem do today
omo you no need mary kay
omoge you be take away, mm
other girls, dem still dey learn
make i give you bottom belle
kristi shey you dey hear, mm
[outro]
([?])


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...