lirik lagu rudeboy – call heaven
Loading...
make somebody please call heaven.
make i tell my mama say,
e don happen
eh eh.
oh papa, na that levels
eh ya.
wey i promise you say,
e no go happen
if to say una dey
for everything wey dey happen today
e for be say,
we no go misbehave
all man go dey concentrate
where ever you are
we no be who we are
cos if to say una dey
for everything wey dey happen today
e for be say
una go intervene
cos right now everything na pain
see your children dey misbehave
see the fans all of them dey shake
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu the basics – she’s gonna b. late
- lirik lagu orbit culture – svartport
- lirik lagu le larve – la notte
- lirik lagu grayson matthews – don’t look back
- lirik lagu josephine jalin – anak temuai
- lirik lagu mateo – say its so
- lirik lagu eydie gormé y los panchos – mas amor
- lirik lagu suburban lawns – flavor crystals
- lirik lagu 翁立友 – 送行
- lirik lagu espinoza paz – ambiciosa