lirik lagu rudeboy - call heaven
Loading...
make somebody please call heaven.
make i tell my mama say,
e don happen
eh eh.
oh papa, na that levels
eh ya.
wey i promise you say,
e no go happen
if to say una dey
for everything wey dey happen today
e for be say,
we no go misbehave
all man go dey concentrate
where ever you are
we no be who we are
cos if to say una dey
for everything wey dey happen today
e for be say
una go intervene
cos right now everything na pain
see your children dey misbehave
see the fans all of them dey shake
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu stephen hunley - i’m not who you think i am
- lirik lagu 2far2jump - the training ground
- lirik lagu kailash kher - guru ghantaal
- lirik lagu haken - initiate
- lirik lagu masayoshi soken - heavensward
- lirik lagu stephen hunley - do the right thing
- lirik lagu resonance room - bloodred
- lirik lagu st1m - чёрный обелиск
- lirik lagu samantha potter - here
- lirik lagu riddlin' kids - it's the end of the world as we know it (and i feel fine)