lirik lagu rudeboy (paul okoye) – audio money
[intro]
oh no! na audio!
oh no! (rude!)
oh no! na audio!
oh no!
(ehh-yeah!)
[verse 1]
everybody rich for instagram (listen!)
poor man no dey for instagram (at all!)
e come be like say na me start am (ehh-yeah)
living fake-life with cheap data
[hook]
e ma pariwo .. dem money na just audio (na audio)
e ma pariwo oo .. na just audio
[chorus]
slow down .. slow down
why you wan k!ll yourself?
why you wan kpai yourself?
living fake la vida loca
calm down, calm down
why you wan k!ll yourself?
why you wan kpai yourself?
living fake la vida loca
[hook]
e ma pariwo .. dem money na just audio (na audio)
e ma pariwo oo .. na just audio
e ma pariwo .. dem money na just audio (na audio)
e ma pariwo oo .. na just audio
[verse 2]
you wey dey form giveaway
your landlord dey chase you away
your family dem, you don sideline
owu dey blow you, you dey blow timeline
ten billion on flossing
too much money come be nothing
so, turn down the volume of your radio
the money wey we no see na audio
account dey red perereh ehh
your body dey shack eleleh, ehh-yeah
them dey there dey hail you
owu dey, dey slap you .. ehh!
[chorus]
so-slow down .. slow down
why you wan k!ll yourself?
why you wan kpai yourself?
living fake la vida loca
calm down, calm down
why you wan k!ll yourself?
why you wan kpai yourself?
living fake la vida loca
[hook]
e ma pariwo .. dem money na just audio (na audio)
e ma pariwo oo .. na just audio
e ma pariwo .. dem money na just audio (na audio)
e ma pariwo oo .. na just audio
[verse 3]
who get ear, make they hear
the life dem dey show, no be here
they pick up the stones wey n-body throw them
and build a mansion in the air
slow down, my brother .. oh no!
calm down, my sister .. ‘cos dem money na just audio
account dey red perereh ehh
your body dey shack eleleh, ehh-yeah
them dey there dey hail you
owu dey, dey slap you .. ehh!
[chorus]
so-slow down .. slow down
why you wan k!ll yourself?
why you wan kpai yourself?
living fake la vida loca
calm down, calm down
why you wan k!ll yourself?
why you wan kpai yourself?
living fake la vida loca
[hook]
e ma pariwo .. dem money na just audio (na audio)
e ma pariwo oo .. na just audio
e ma pariwo .. dem money na just audio (na audio)
e ma pariwo oo .. na just audio
[outro]
oh no! na audio!
oh no!
oh no! na audio!
oh no!
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu hase – dennis rader (quako diss)
- lirik lagu s&k – sizzling
- lirik lagu tim hockenberry – i’ve got nothin’ (better to do)
- lirik lagu ggoss – sofá(desigr´oots
- lirik lagu let 3 – odvest ću te na vjenčanje
- lirik lagu pi’erre bourne – water boy
- lirik lagu terrific 3 – on my roof
- lirik lagu slant 6 – don’t you ever?
- lirik lagu the sun and the sea – you
- lirik lagu no name full of fame – sin city