lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ruby king – kolombi

Loading...

ruby pon this one a a

man na bad man
man na bad man
man na bad man a a

where dem they now
where dem they na na na
where dem they now
where dem they na na na

kolombi yo na
kolombi yo na
the guys dem ma follow me yo now
kolombi yo na
kolombi yo na
the girls dem ma follow me go now

man na bad man
man na original
man a come in the night like a criminal
vip n~gga, no be regular
dem ma pay money just to see me now

who be that man wey say me no go blow
who be that man wey say me no go blow
bow down and pray for mercy yeah
bow down and pray for mercy yeah
ruby k!ller man with no trigger
man a come too we take over
we dey push dem away leg over
bad belle jump over

where dem dey now
where dem dey na na na
where dem dey now
where dem dey na na na

kolombi yo na
kolombi yo na
the guys dem ma follow me yo now
kolombi yo na
kolombi yo na
the girls dem man follow me go now

part 2 me a come again
me a make dem dance
me a make it rain
man a soft man
me no play no game
too much money
man no make no claim

shebi shebi
you dey use me dey play
when i catch you, you go start to dey pray
every other club got my jam on replay
you can chop what you like
cuz na me wey go pay
yayayaya
jor fi mi sile
yetunde jor fi mi sile
jor fi mi sile
bad belle jor fi mi sile

where dem dey now
where dem dey na na na
where dem dey now
where dem dey na na na

kolombi yo na
kolombi yo na
the guys dem ma follow me yo now
kolombi yo na
kolombi yo na
the guys dem ma follow me go now

where dem dey now
where dem dey na na na
where dem dey now
where dem dey na na na

kolombi yo na
kolombi yo na
the guys dem ma follow me yo now
kolombi yo na
kolombi yo na
the girls dem ma follow me go now
ruby boy


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...