lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu rooky – all vibes, on god

Loading...

all vibes on god
all vibes , all vibes on god
all vibes on god
all vibes , all vibes on god

more drinks on us
more drinks , more loud on us
more drinks on us
more drinks , more loud on us

wetin you wan show me when i never see before
flow sweet like jollof rice , enjoyment galore
bury us for ground , dem nor know say we manure
small boy of yesterday see as e mature

come dey do sharp guy
e be like na we sky high
name one hustle when never evеn done try

baba god dey so e no fit difficult

wе go fly high , so high catapult

oya
calm down
calm down
one day one day we go run town
illest in the city so we lockdown
if you feeling this make you no frown
no frown

calm down
calm down
one one day , we go run town
illest in the city so we lockdown
if you feeling this make you no frown
no frown

all vibes on god
all vibes , all vibes on god
all vibes on god
all vibes , all vibes on god

more drinks on us
more drinks , more loud on us
more drinks on us
more drinks , more loud on us

i’m just dat lil big boy with some very big dreams
letting out steams
living life like a movie , some terrible scenes
hedonistic narcissistic , rhetorical sins
guess you can’t put new wine into old wine skins
but you can give your old records some cool new spins ..
and i pray my new records get some real good streams
music be so viral and some funny ass memes
either ways rooky gonna get his next big meal

we be dropping and popping
locking , we never stopping
writing , rhyming , still grinding
in the studio recording
never dulling , we coming
ain’t no game , no resp~wning
( 911 we have a fire emergency)

tell em me day here
dey can’t mess my confidence
push it to the limit
mi feel no resistance
giving em the new vibe
issa renaissance
tell me.. am i even making sense ?

so just calm down
calm down
one day one day we go run town
illest in the city so we lockdown
if you feeling this make you no frown
no frown

all vibes on god
all vibes , all vibes on god
all vibes on god
all vibes , all vibes on god


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...