lirik lagu riflex – best life
hook:
make you no di try me i no di play
me and them other guys we are not the same
she de want burst my mind but if no be say
i dey for my grind with no delay
verse:
she no want 30 billion
coz i no get 30 billion
sweet love belle full abeg give me some
plenty girls but i swear na you be the one
let’s ride let’s ride i got take you go lagos
best side get my best side when they see we they di hate us
chaley me i dey for my hustle
jesu, yeah you know i love the gospel
bad belle people want bring trouble
i go come see ya fada and ya uncle
don’t gotta chase dreams i design it
these days success don di find me
love my melodies love my energy
say she feeling me but jesus is enough i decided
verse:
my babe like figure 8
see the way all the guys just di gage
she di sweet p-ss even cake
older men just di shine their face
abeg tell them make them act their age
abeg me i just di act my wage
i go be the mic you go be stage
if na rhyme book i go flip the page
i no care wati people get for tok
i no care wait wen they get for do
still i’m gonna stick to my girl like glue
and i really only care bout what we do
don’t gotta chase dreams i design it
these days success don di find me
love my melodies love my energy
say she feeling me but jesus is enough!
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu kodak black – talk about it
- lirik lagu ateez – intro: long journey
- lirik lagu lowkey & skat (ofb) x abra cadabra – shirley did phillip
- lirik lagu lil tees – träume freestyle
- lirik lagu ahmet kaya & selda bağcan – canımı yakanlar baktı dumana
- lirik lagu micaela mendez – ton plaisir
- lirik lagu miikø – on my own
- lirik lagu пост мортем (post mortem) (kz) – пост мортем (post mortem)
- lirik lagu хамиль (hamil) – сестра (sister)
- lirik lagu diamond rio – walking by beauty