lirik lagu rickyjazz – ify
you say what?
it yaboy
ricky jazz here
here here here here
yeah yeah yeah yeah
yeah yeah yeah yeah
peck dat
verse 1:
the time we are
together
i can never forget
all the promise we made
i can never i can’t forget
bridge:
ify you re dey only one
wey dey give me joy
ify you re dey only one
wey fit cool my temper
chorus:
obianuju
biko bia o
wa zo bia
come give me that
love o
yeah yeah yeah yeah
peck dat:
verse 2
when i see her p-ss by
ogu feeling hit my heart
e be like say na juju oo
dey control my sense
cuz everything i do is out
is out of control here
cuz everything i feel is out
is out of control here
bridge:
ify you re dey only one
wey dey give me joy
ify you re dey only one
wey fit cool my temper x2
repeat chorus 3x
out verse:
to love this way
no be crime o
no be crime o
to felt this way
no be crime o
no be crime o
to love u
no be crime o
no be crime o
too much love
no be crime o
no be crime o
repeat bridge
repeat chorus 2x
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu maxine ashley – elg
- lirik lagu rochy rd – rumba
- lirik lagu deborah holland – my first born
- lirik lagu the fold – born to be a ninja
- lirik lagu moon saloon – mothers words
- lirik lagu steven s. billings – cape fear
- lirik lagu андрей макаревич (andrey makarevich) – паузы (pauses)
- lirik lagu young dro – nothin on nothin
- lirik lagu shotgun willy & yung craka – blues clues
- lirik lagu the busboys – respect