lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu rhyth’im – on me

Loading...

[intro]

rhythim and yq

rhythim music factory
champion

now shey you wan compare yankee
money with low currency
we dey talk mama charlie
euro and pound sterling
[verse 1: rhythim]

say na wetin be the matter
me i get bread for my b~tter
oya make we put things in order
before you start to call me your brother
brother ehnnn

me i no dey like wahala
guy man guy man no gawk am
all my guys my guys na ballers
and i owe my side no bother
bother ehnnn

[chorus: rhythim]

drinks in the club on me
anytime you wan commot call me
drinks at the bah on me
or you want champagne call me
anytimе you won celebrate call mе
even you no won celebrate call me
you won commot call me
you won celebrate call me
aw aw aw aw
aw aw aw aw
aw aw aw
aw aw aw aw
aw aw aw aw
aw aw
[verse 2: yq]

i’ve seen a lot of girls but you’re different
good and bad girls but you’re decent
a lot of them are fine but they’re not the same as you
baby girl what’s your name
you’re staying fresh you de up your game
hating girls o le farawe
you’re k!lling dem ali bumaye
ali bumaye o

[chorus: rhythim]

drinks in the club on me
anytime you wan commot call me
drinks at the bah on me
or you want champagne call me
anytime you won celebrate call me
even you no won celebrate call me
you won commot call me
you won celebrate call me
aw aw aw aw
aw aw aw aw
aw aw aw
aw aw aw aw
aw aw aw aw
aw aw


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...