lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu rhynie simons – love cards

Loading...

Ɪᴛᴢʀʜʏɴɪᴇ sɪᴍᴏɴs ᴀɢᴀɪɴ
i’m so busy so busy
no be say i dey flex on you but life got me busy
life got me busy

if you no dey feel me anymore
just lef make i go
if you no dey feel me anymore
just lef make i be

i k!lled myself for love, nothing i gain
putting me in stress, always in pain
bl~~dy sacrifices all in vain
i’ve been a super girlfriend that you deserve
flirting with dem girls now you dey see me as your reserve
i plead for messi
you passed me ronaldo
true love no dеy exist
you played me likе love cards
home use machine dier charley no lie
fine boy , my boy
2/47 you dey on my mine
stress me all the time me i no dey mind
i be dem girls wey really no get time


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...