lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu rezzy – hustle

Loading...

[intro]
yeah
yung rezzy mehn

[hook]
say i dey hustle everyday
so oluwa make make my way
oluwa bless my hands
we no do dey hustle in vain
na only to blow na remain
we want both the money and the fame
say we no come here to play

[verse]
as we dey work, we dey pray
we dey hustle, make e pay
make e pay with no delay
make e dey fast like say na relay
oluwa cover me cover my picker
that’s why we dey use mercyland their sticker
omo this song good e go burst your speaker
blessin’s of honey bring am make i l!ck am
bless my ten fingers i pray i get bigger no plus up but still i know say we go make am
my blessing’s na ocean and you no fit lake am
na wilsonee line i just say make i take
if money na dirty one day i go rake am
like king$tainz my mama told me i go make am
some get garri but still the no sabi bake am
na true story because me i no dey fake am
words from the wise brother no go mistake am
prison na one kind of house every time e dey always dey vacant
better use your brain unless you go enter
as for me baba me i no wan taste am
i know n-gga’s wey dey inside them dey flex am
i know say them dey regret am
always use your head nai be the lesson
no dey rush wait for your blessing’s
billi told me that’s the best thing
make mama proud that’s the first thing
i know one day i’ll be flexin’ and i’ll buy me a car no more trekkin’
and to make hater’s shame na the next scene
young boy with really big dreams money minded comin’ out with big skit’s

[hook]
say i dey hustle everyday
so oluwa make make my way
oluwa bless my hands
we no do dey hustle in vain
na only to blow na remain
we want both the money and the fame
say we no come here to play


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...