lirik lagu remmique – omo aye
#intro
uh oh yeah!
they call me remmique
craze
ma nogere je kalo shishe
you no go see shishi if u no dide
i know myself i no dey shole
and i dey see my doe, make i no pretend
omo aye, omo aye
we go gyrate
we go show dem
we go show dem
nagode nagode
gbowo lowo dangote
dangote
listen up my g
street smart yeah we living on one life
make we all get more life
omo aye we carry shoulder upright
from the block to the top
stacking paper on a mission, align
more hustle and we get more life
more energies to the grind, i’m online
(chants)
omo aye oya oya
verse
~my brother my brother
~the reason why i dey hustle, penthouse for my mother
~i wonder i wonder
~if e never sup, e go just be like say u wan die
~na one die, na one die
~hustle no dey k!ll person
~grinds up mo de wander
~surrender, like wanda
~no be all money wey u see, no be all u go squander
they want to corner me oo
they wan make my mother weep over me o
won fe koba mi oo
won fe pami, wonfe run ola mi oo
and i dey crine nonstop and then the grind gon stop, halleluyah
i dey grine nonstop
in any kind of stuff
al~ḥamdu l~illāhi
listen up my g
street smart, yeah we living one life
make we all get more life
omo aye we carry shoulder upright
from the block to the top
stacking paper on a mission, align
more hustle and we get more life get
more energies to the grind, i’m online
(chants)
omo aye oya oya
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu switchee – number one fan
- lirik lagu yago helbig – body chemistry
- lirik lagu порезы сакуры (sakura cuts) – в баре (in the bar)
- lirik lagu bandelier – wanted
- lirik lagu leah williams – daddy’s little girl
- lirik lagu filthy soup – boring shit life
- lirik lagu workrate – gaza
- lirik lagu nelron – bb chu dsl (prod. sheepy x staywoozy)
- lirik lagu van hegen – s500
- lirik lagu donna missal – who loves you – live from studio a