lirik lagu remdee – jeje
intro:
chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
oo ya ya ya ehnehn
x2
verse:
u don get money
u kon dey do anyhow (how)
u dey stay for lekki
u kon add shoulder pad
shey na becos million naira
u kon dey use me dey yanga
shey na because of range rover
u kon dey use me dey kpa
yeh!
bridge:
remember o remember yeh yeh
what goes around comes around
x2
chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
x2
verse:
cos you get money today
i fit to get p-ss you tomorrow
cos i dey naija today
i fit to go yonda tomorrow
no do no do no do gra gra for me yaa
u be hawt n-ggar
u won kon dey do fala fala for me yaaa
bridge:
remember o remember yeh yeh
what goes around comes around
x2
chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
x2
(adlib)
shane tunez
famous boi leyi o
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ramirez – lil motorola
- lirik lagu jay – ocean eyes
- lirik lagu a.j. crew – ride with me
- lirik lagu cynthia luz, clara lima & nissin – clara luz
- lirik lagu joe purdy – new year’s eve
- lirik lagu xpaka – anonim
- lirik lagu fyahbwoy – me dice que no
- lirik lagu india.arie – that magic
- lirik lagu woody guthrie – wild cyclone
- lirik lagu execute – endgame