lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu rema – charm

Loading...

[intro]
london
another banger

[verse 1]
come here, wetin dey worry you?
bring body make i rock am, yeah, yeah
i know you senior me
i get money pass your papa
wetin you want wey i no fit do for you?
why you wan dey buga wọn?
shey you be kizz daniel ni?
you better drop your body and move

[chorus]
soco, uh
surfing with this body
make we run am on a lowkey
baby you know me
e get as you go move wey i no go ‘gree
come make i drive your mhm
come make i drive this your jalopy
baby allow me
tip you off with alawi


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...