lirik lagu rema – charm (mixed)
[intro]
the dj all the djs want to be
it’s the one and only
it’s the one and only (number one)
it’s dj~dj~dj neptune
london (dj neptune)
another banger
[chorus]
come here, wetin dey worry you?
bring body make i rock am, yeah, yeah
i know you senior me
i get money pass your papa
wetin you want wey i no fit do for you?
why you wan dey buga wọn?
shey you be kizz daniel ni?
you better drop your body armor
[post~chorus]
soco, ah
sofry with this body
make we run am on a lowkey
baby, you know me
e get as you go move wey i no go ‘gree
come make i drive your mhm
come make i drive this your jalopy
baby, allow me
tip you off with alawi
[refrain]
see body, oh (see body, see body, oh)
egba mi, oh (egba mi, egba mi, oh)
e dey burst my bololo
e dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
please help me, oh
me i don jam
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu tiffany blade – no comp
- lirik lagu pilita corrales – i never meant to break your heart
- lirik lagu parasite – untitled
- lirik lagu tsvetelina yaneva – черните очи (chernite ochi)
- lirik lagu 2006 broadway cast of the pajama game – the pajama game
- lirik lagu polybrow – minecraft in my jammies
- lirik lagu pluto – isn’t it funny?
- lirik lagu guardsman – chapter iv – sunset interlude/visions
- lirik lagu adrian baker – wonderful times to remember
- lirik lagu rxknephew & harry fraud – gotta eat