lirik lagu rehmahz – you do
chorus[rehmahz]
i still remember when you pick me up
then you clean me up
oh yeah
see the way wey you come love me
i no fit pay back oh
see love oh
me no fit shout for this good
see wetin you do[2x]
bridge[rehmahz]
anywhere i find myself
i no dey loose myself
that mirror wey dey show myself
omoh na perfect self
verse[rehmahz]
they tellin me to make a move
make you dey lead as i dey look
show me dey way make i no loose
as you dey move me i go follow[2x]
i just need more of that
your direction is the key to my move for life
i don’t wanna waste time for the counterfeit
count my feet
i just got two for that
i’ll let you handle every throwback
my past can’t reflect any show back
oh lord
i know i don’t know much
but i know this much
your love speakes better than my vocal cords
chorus[rehmahz]
i still remember when you pick me up
then you clean me up
oh yeah
see the way wey you come love me
i no fit pay back oh
see love oh
me no fit shout for this good
see wetin you do[2x]
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu kolinga – paper dolls
- lirik lagu kxzia – goin up freestyle
- lirik lagu lione – revive (miles away remix)
- lirik lagu henkar – sottovoce
- lirik lagu arda kılıç, mert ergün – mari
- lirik lagu karen – repeat
- lirik lagu marius müller-westernhagen – oh, margarethe
- lirik lagu mão morta – anjos marotos
- lirik lagu covi quintana – apuesto a mí
- lirik lagu new hope club – just to find love