lirik lagu rehmahz & kingdmusic – satisfy
[intro]
remmy boi!
[pre~chorus: rehmahz]
situation no go fit hold me down oh
enemies yapka but i no dey mind oh
i dey wan stand on you yeah
me dey wan stand on you yeah
situation no go fit hold me down oh
enemies yapka but i no dey mind oh
i dey wan stay on you yeah
me dey wan stay on you yeah
[chorus: rehmahz]
cuz n0body wey fit satisfy
cuz n0body wey fit satisfy
yeah yeah yeah
[verse 1: kingdmusic]
all this silver and gold
is never enough
you stay with me wherever i go
never leave my side
i am safe here with you
satisfy all my needs
you are more than enough for me
[pre~chorus: rehmahz]
situation no go fit hold me down oh
enemies yapka but i no dey mind oh
i dey wan stand on you yeah
me dey wan stand on you yeah
situation no go fit hold me down oh
enemies yapka but i no dey mind oh
i dey wan stay on you yeah
me dey wan stay on you yeah
[chorus: rehmahz]
cuz n0body wey fit satisfy
cuz n0body wey fit satisfy
yeah yeah yeah
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu octavian (deu) – schon auf dem weg
- lirik lagu rita wilson – not about the music
- lirik lagu northtale – in the name of god
- lirik lagu cloud 9ine ko – sahara blues
- lirik lagu chicage – concoction
- lirik lagu holstar – love lecture
- lirik lagu tuffy – everybody’s darling
- lirik lagu vxlious – hold on
- lirik lagu akaise – chilling
- lirik lagu kidz (vnm) – hồ sơ tuyệt mật