lirik lagu reggie (sabi boy) – odoo (feat o’giver)
would u be my odoo odoo
i want to be your bobo
would u be my odoo
chorus
me i dey find dat love wey i never see before
that kind love wey dey shack like alcohol
i dey find that love that is sent from up above
this kind love kind love
would u be my odoyewu? x4
verse
me wanna ring u pon the cellular
cuz u dey bust mi medulla
me want see u on a regular
imma take u to the nebula
my shawty too fine my shawty too clean o
she the baddest i have seen o
my shawty too fresh i can never let go
she been with me from the get go
would u be my odo
i got be your bobo
imma take u on tour
imma greet u bonjour
i go chase your matter odo on a steady
u for gimme that sweet love wey dey sweet like jedi
i know i been playing but trust me girl i’m ready
& imma buy u the gucci & the fendi . let’s go
chorus
me i dey find dat love wey i never see before
that kind love wey dey shack like alcohol
i dey find that love that is sent from up above
this kind love kind love
would u be my odoyewu? x4
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu rnie – units
- lirik lagu cryptic wisdom – soul search
- lirik lagu morley – outbreak
- lirik lagu sol patches – options
- lirik lagu bérurier noir – clockwork béru
- lirik lagu allone (usa) – work in progress
- lirik lagu zariya – let it go
- lirik lagu city wolf – hand up
- lirik lagu twenty one pilots – neon gravestones (bbc radio 1 live lounge)
- lirik lagu peter james – take my luv