lirik lagu real money – ferrari (remix)
(verse 1)
if i tell say i love you
no be say na lie
and if you think say i go hurt you
baby make i die
baby i no fit dey lie to you
i no fit leave you walai talai
i no fit lie dey to you
i no fit leave you walai talai
anywhere you go
i go go
anything you say
i go do
anywhere you go
i go go
anything you say
i go do
anywhere you go baby o
anything you say
i go do
baby never say no no no no no
baby never say no no no no no
am better i swear yo yo yo yo yo
baby never say no no no no no
anything i can do for you
(chorus)
bugatti go look on you
ferrari go look on you
canada go dey okay for you o
give me your love
make you control my account o
bugatti go look on you
ferrari go look on you
canada go dey okay for you o
give me your love
make you control my account o
(verse 2)
baby never say no no no no no
baby never say no no no no no
am better i swear yo yo yo yo yo
baby never say no no no no no
anything i can do for you
(chorus)
bugatti go look on you
ferrari go look on you
canada go dey okay for you o
give me your love
make you control my account o
bugatti go look on you
ferrari go look on you
canada go dey okay for you o
give me your love
make you control my account o
bugatti go look on you
ferrari go look on you
canada go dey okay for you o
give me your love
make you control my account o
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ixlade & soujee blunt – evil spirits
- lirik lagu airblue moon – ヒカリニ染マル未来 (hikari ni somaru mirai)
- lirik lagu deric (atl) – race
- lirik lagu tripsquadtone$ – missing out
- lirik lagu overpade – timing !
- lirik lagu moise (artist) – green leaf
- lirik lagu boy in space – asshole
- lirik lagu sal houdini – all day
- lirik lagu van noir (반 느와르) – haute-couture
- lirik lagu hembree – everything changes