lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu raynbo – secret

Loading...

mixed and mastered by raytrack

[intro]
i’m bribing your close friends make dem check on you for me

i’m bribing your close friends make dem check on you for me

[verse 1]
only you make me feel like me
i hope you’re feeling what i’m feeling
i’m bribing your close friends make dem check on you
i’m bribing your close friends make dem check on you for me

my baby
my darling
don’t worry
iwo ni te mi

my baby
my darling
don’t worry
iwo ni te mi

[hook]
oya come make i sample your ikebe
whine it oh my bebe
jo fun mi my lady
uuuh yiiii

girl i wanna marry you
girl i wanna be with you
girl i wanna stay with you for a long time

[chorus]
she too fine
and she dey strict
she no dey tell her secret
she no gree tell the secret of her beauty

she too fine
and she dey strict
she no dey tell her secret
she no gree tell the secret of her beauty

[verse 2]
bo se n se mi o
ni mo fe shalaye fun e
always calling your name like i’m reading poem
many girls but i no dey see dem (like i’m reading yo)
girl i can see it in your eyes that you need a guy wey go give you attention
girl i can see it in your eyes that you need a guy wey go give you attention

[hook]
oya come make i sample your ikebe
whine it oh my bebe
jo fun mi my lady
uuuh yiiii

girl i wanna marry you
girl i wanna be with you
girl i wanna stay with you for a long time

[chorus]
she too fine
and she dey strict
she no dey tell her secret
she no gree tell the secret of her beauty

she too fine
and she dey strict
she no dey tell her secret
she no gree tell the secret of her beauty

[outro]
i’m bribing your close friends make dem check on you for me


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...