lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu raybekah – faaji

Loading...

[intro]
(weezy)
fi di boys

[refrain]
me i want to faaji
me i want to drive the flashy, flashy, flashy
me no want anybody stress me, nothing
’cause i dey carry the money wey dey choke you
choke them, choke even auntie
aye~aye~aya~aye, you know we bad
when we step inna the place, dem know dem mad
dem go wait for road, dem go see as we dey shine
as the money pile, dem go see as we dey rise

[verse 1]
say fire burn, fire burn them
if dem no wish any of us well
’cause we dey give them jeje
na why dem belleful, there belle swell, oh
fire burn, fire burn them
see as we show them power, dem fear
know say we biggie badder hotter than the ones wey you dey know, know, know, eh

[chorus]
’cause i carry, carry money for the gorodon
omo you party, but now we get bank, we no dey slow
’cause i carry, carry money for the gorodon
omo we party, ’cause now we get bar wey don dey choke, oh
[verse 2]
puff puff to the guys dem fi the hood
dem know say we badder dem man know she we choose
if we know dey naughty, dem go know say we crook
crookedness, crookedness, dem go choose

[refrain]
me i want to faaji
me i want to drive the flashy, flashy, flashy
me no want anybody stress me, nothing
’cause i dey carry the money wey dey choke you
choke them, choke even auntie
aye~aye~aya~aye, you know we bad
when we step inna the place, dem know dem mad
dem go wait for road, dem go see as we dey shine
as the money pile, dem go see as we dey rise

[chorus]
’cause i carry, carry money for the gorodon
omo you party, but now we get bank, we no dey slow
’cause i carry, carry money for the gorodon
omo we party, ’cause now we get bar wey don dey choke


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...