lirik lagu puppatiya – distance
[intro]
yeaa ah
[verse 1]
i call you up on the phone
don’t wanna be alone
i for face time in the morning
but you never reach home
and baby girl na for midnight
wey i dey hear your ringtone
time difference e dey k!ll me
baby girl what i for do
[chorus]
girl i want you close (but you far away)
you dey want make i mad (you go make i craze)
cannot stand this distance (love go fade away)
i for like make you dey with me (away, away)
girlie no dey jonze (but you far away)
i for like ask you why (you go make i craze)
shey you want make i cry (love go fade away)
i for like make you dey with me (away, away)
[verse 2]
i know we far apart
i knew this from the start
oh no i hate this part
staring at your photos like piece of art
i know you are my star
4 light years afar
i close my eyes and sigh
maybe i should get high
[chorus]
girl i want you close (but you far away)
you dey want make i mad (you go make i craze)
cannot stand this distance (love go fade away)
i for like make you dey with me (away, away)
girlie no dey jonze (but you far away)
i for like ask you why (you go make i craze)
shey you want make i cry (love go fade away)
i for like make you dey with me (away, away)
[outro]
i for like make you dey with me
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu first to eleven – kings & queens
- lirik lagu jeb gipson – all about me
- lirik lagu gee (fra) – se howard
- lirik lagu teddy killerz – release me
- lirik lagu windfaerer – depletion
- lirik lagu wtm milt – pushin on
- lirik lagu neriman ulusu – bülbül ne gezersin
- lirik lagu jack bobley – i broke my ceiling fan
- lirik lagu sufle – beyaz yalan
- lirik lagu anime allstars – sie ist nicht zu fassen (jeanne – die kamikaze-diebin)