lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu preezie j – broke boys

Loading...

hail them;
broke boys on g
boys with nothing but dreams
locked up in the room but they steady on keys
only go out just to get some weed

broke on streets
got some tees
one cap, one sandal, and some jeans
hopping on buses just to make some cheese
‘cause man’s gotta smoke some trees

and man can’t stop until
mama’s proud and his dreams turn real
even after that man’s not gon’ chill
‘cause man can’t get enough cheese

for real
so many things their eyes don see
big girls wash dem like laundry
so dem “jo soapy” or fight konji

boys wey no dey rest rest rest
like cardi b dem dey press press press
dey hustle make the pepper rest
dey on their kpoly with ref ref ref
and their eyes dey red red red
broke boys all about they check check check
when money come dem go flex flex flex
carry olosho leg spread spread spread

broke boys wey no go school ‘cause dem no go money to read
or maybe their brain no carry am, that be why dem dey street dey hustle for something to eat
boys wey dey work one day on, one day off, or 9-5, you know all the boring routine
and when small money reach their hand, them gather their n-ggas together find something to drink

shoutout to the broke boys
dem no dey hear go come
hundred percent giran, zero joy
like a reverend father they give no f-cks
don’t give a f-ck how the dough comes

screaming “opor” when the account dey red
tell you “enu gbe” when the account dey gbem
boys, only god can save them
broke boys we no go shout amen?

so help me hail that;
n-gga, n-gga, n-gga, n-gga
you get shishi for your hands? no
but you’re never letting the pants go
switcher, switcher
switching up like it’s time zones
changing the girls like your past clothes
just ‘cause you got all they p-sscodes

to my broke n-ggas
struggling in school but still dope n-ggas
use your pocket money smoke shisha
carry henrietta go dinner
to my broke n-ggas wey dey keep up the fresh
no dey resume when the semester fresh
make hunger no too blow before semester end
cover all the brokeness under the dreads

broke n-ggas wey no too dey go cl-ss
make all their clothes no go cast
but still na dem borrow p-ss
and if result come dem go p-ss
of course you should know they so smart

broke n-ggas with they shades on
broke n-ggas they the playboys
broke -ss n-ggas wey dey play love
carry earpiece but dem no dey play song

shoutout to the broke boys on lowkey
spending every night dreaming big but they still get no sleep
fuvk other b-tches with condom but they main b-tch dem go blow skin
form fresh like tomtom meanwhile hunger dey blow dem like cold breeze

and the hustle don turn dem to grown men
small boys wey dey grow beards
‘cause pepper never rest so there’s no rest
who motivational quote help?

so broke boy do your own thing
high on that hustle but low sin
so those wey tell you say you no reach
make them watch you as you grow rich


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...