lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu plasthic slash & rice master yen – gravitons

Loading...

verse 1 [plasthic slash]:
i say lady koi-koi na my spirit wife
them say that kind talk go gimme strife and limit life
be an unconcerned psychologist, mind your business
i fit enter kingdom hall holler, “can i get a witness?”
i be carefree man, age? about forty-two
e get this nnewi chic wey call me out of the blue
say, years back you been score goal for villa like john carew
and na twins i deliver, uncle, your son na two
i no even fear say trouble done come
i just cut phone, bone, me wey wear double condom
i dey shuttle london, every night i close my eye
rap asahi songwon, wetin i dey compose na die
them say my life get comma, but i out to get more commas
i get kia rio, toyota camry and four runner
but say e broke no go make to frown at ma fellow man
i be anambra guy wey pr-nounce parallelogram

verse 2 [plasthic slash]:
the way i dey pilot my affairs be like kamikaze
i no be n-z- or ashken-z-, i be mazi
whistleblower need tell nfa say i dey ball rough
unholy life still some trophy wives wan grab my world cup
celebrate negative hiv blood tests with raw s-x
i’ve come a long way from bumping funk flex on junk decks
laying on bunk beds, while my school son dey pick pin
fine girls na my puppets, i dey pull on their g-strings
ehn ehn! i no be cross dresser, no try to play smart
hip hop be like lost treasure, some no like today’s art
but they themselves dey make art today, fake part to play
wrote one great sat-rday, na so i take start to spray
first with hypothetical ramblings wey no get weight
now the way i dey hold am down no get mate
dream nightlife, as live band dey sing highlife
fly enter my bottle of beer, inside life


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...