lirik lagu plasthic slash & greham – i wonder as i wander
[verse 1: plasthic slash]
let’s make ph great again
or i go vex hit airport and take a plane
to green pastures with my green passport
but nah, me i no fit leave port harcourt
i just dey drive round town dey look things
street’s music, h~rns blare as men dey pull strings
i for dey house but the place grim like sick bay
’cause lighthouse fam never blink for 3 days
the whole town really needs a facelift
most roads and buildings look like makeshift
we suppose be top three cities for naija but if you do poll now, we fit no take fifth
kidnappings and daylight robberies
machete~cut victims, e dеy like surgery
billions spent, monorail abandonеd
leader wey no go fail na phantom, no one to bank on
[verse 2: plasthic slash]
the town’s name an ode to colonialism
them no want change am, i no know their reason
harold wilson drive, churchill street too
let’s resuscitate tourist beach and zoo
for slaughter side, bundu waterside
make we no dey find whom to ostracize
activists here act like they’re speech~impaired
point block in a state of disrepair
commissioners hardly in their offices
but masses give their asses more kisses
watch how you move from diobu to abuloma
if you’re foreign, hood gangs are granulomas
aboi lap no refer to a n~gga thigh
all they do is grass like a chigetai
so they really high, guys who are handy with herbs
the ones that turned die to a transitive verb
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu sine wav – colorz
- lirik lagu lanné – crying over you
- lirik lagu south trees – best friends
- lirik lagu birdo & youngmindtrip – hopped out the window
- lirik lagu akes – machine
- lirik lagu rat tv – что если бросить тебя (what if i leave you) [right version]
- lirik lagu courus – color
- lirik lagu lex san mx – aléjate
- lirik lagu tião carreiro & pardinho – mulher bonita
- lirik lagu bhz – bands