lirik lagu peruzzi – hypertension
[intro]
ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
(chanting)
[verse 1]
i see the signboard (signboard)
wey say warning (warning)
’cause your body dangerous
but me i no dey hear word (hear word)
i dey here till morning (morning)
and that’s on period (period)
[pre~chorus]
if na style, you get style
if na moves, you get moves, for days
sotey sotey sotey
other boys dem hoping, boya
you get something for them (nothing, nothing for them)
[chorus]
how
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
oh ye yе ye ye ye yе
ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
oh ye ye ye ye ye ye
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
[post~chorus]
(chanting) (mami what you working with)
(chanting) (oh baby show me working)
(show me working, show me working)
[verse 2]
see person figure (see person figure)
man dem wan figure your body (figure your body)
omo make i take better picture
my people gast see this your body (this your body)
[pre~chorus]
if na style, you get style
if na moves, you get moves, for days
sotey sotey sotey
other boys dem hoping, boya
you get something for them (nothing, nothing for them)
[chorus]
how
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
oh ye ye ye ye ye ye
ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
oh ye ye ye ye ye ye
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
[outro]
(chanting)
(chanting)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu wishlane, jacob geoffrey & defsharp – daisy chain
- lirik lagu kyle rencher – random song
- lirik lagu cliowen – i’m at the top
- lirik lagu glorilla – ooohh
- lirik lagu k.i.z – pull you closer
- lirik lagu dekabrj – bandulya
- lirik lagu collective b – i remember
- lirik lagu mladen – więzień
- lirik lagu ночной проспект – ох
- lirik lagu girls 96 – +sugarfree+