lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu peruzzi – craze

Loading...

[intro]
gadd-mn girl your body magic
pre
your body magic
pre bang bang bang
bang bang bang bang bang bang
peru
your body magic
ah ya ya
am loo…

[verse 1]
no be say me i wan go jail
but girl for your matter
me i pa pa pack
talk never do
she no want again
i go show you say i no normal
oinee

[bridge]
you treat me like a murderer odo
another vampire
ai
and its not normal
if you call police
i go start drama
i go tell them say
you be heart robber
cause you thief my heart
like a criminal odo
na wetin go make man dey craze odo
if no be love eh
na wetin go make man dey sing odo
if no be love eh

[ peruzzi craze lyrics ]

[hook]
godd-mn
girl your body magic
oinee oinee
your body magic
pre bang bang bang
godd-mn
girl your body magic
bang bang bang bang bang bang
girl your body magic
your body magic

[verse 2]
amaka the n-gga
wey for die for you
you disappoint me
you disappoint me
after the lie wey i lie for you
omo you jonse me
omo you jonse me

[bridge]
you treat me like a murderer odo
another vampire
ai
and its not normal
if you call police
i go start drama
i go tell them say
you be heart robber
cause you thief my heart
like a criminal odo
na wetin go make man dey craze odo
if no be love eh
mylyricsdaily
na wetin go make man dey sing odo
if no be love eh

[bridge]
you treat me like a murderer odo
a modern vampire
ai
and its not normal
if you call police
i go start drama
i go tell them say
you be heart robber
cause you thief my heart
like a criminal odo
na wetin go make man dey craze odo
if no be love eh
na wetin go make man dey sing odo odo
if no be love eh

[hook]
godd-mn
girl your body magic
girl your body magic
your body magic
pre bang bang bang
godd-mn
girl your body magic
am loo
mix monster


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...