![lirik.web.id](https://lirik.web.id/tema/logo.png)
lirik lagu peruzzi - craze
[intro]
gadd-mn girl your body magic
pre
your body magic
pre bang bang bang
bang bang bang bang bang bang
peru
your body magic
ah ya ya
am loo…
[verse 1]
no be say me i wan go jail
but girl for your matter
me i pa pa pack
talk never do
she no want again
i go show you say i no normal
oinee
[bridge]
you treat me like a murderer odo
another vampire
ai
and its not normal
if you call police
i go start drama
i go tell them say
you be heart robber
cause you thief my heart
like a criminal odo
na wetin go make man dey craze odo
if no be love eh
na wetin go make man dey sing odo
if no be love eh
[ peruzzi craze lyrics ]
[hook]
godd-mn
girl your body magic
oinee oinee
your body magic
pre bang bang bang
godd-mn
girl your body magic
bang bang bang bang bang bang
girl your body magic
your body magic
[verse 2]
amaka the n-gga
wey for die for you
you disappoint me
you disappoint me
after the lie wey i lie for you
omo you jonse me
omo you jonse me
[bridge]
you treat me like a murderer odo
another vampire
ai
and its not normal
if you call police
i go start drama
i go tell them say
you be heart robber
cause you thief my heart
like a criminal odo
na wetin go make man dey craze odo
if no be love eh
mylyricsdaily
na wetin go make man dey sing odo
if no be love eh
[bridge]
you treat me like a murderer odo
a modern vampire
ai
and its not normal
if you call police
i go start drama
i go tell them say
you be heart robber
cause you thief my heart
like a criminal odo
na wetin go make man dey craze odo
if no be love eh
na wetin go make man dey sing odo odo
if no be love eh
[hook]
godd-mn
girl your body magic
girl your body magic
your body magic
pre bang bang bang
godd-mn
girl your body magic
am loo
mix monster
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu mach-hommy & tha god fahim - zuchinni blossom whiff cheese grits
- lirik lagu necromancing the stone - the battle of morningstar
- lirik lagu frank sinatra - they didn't believe me
- lirik lagu carlito (se) - final call
- lirik lagu monty fray - coca-cola
- lirik lagu nerve - breu
- lirik lagu savina & drones - 49's depth abyss
- lirik lagu 7heo - major payne
- lirik lagu swenderman - chickens
- lirik lagu jimmy carter of the xxxix empire - danny laru