lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu pensy dmgd – before,before

Loading...

intro
iyyyyy, demigod

stopping me means you have to fly too
time moves like i do
mama never got to buy me a bible
told me the devil got me if i stay idle
anytime wey i say i do, (i do)

show her love like it’s new shoes
new school, i’m a mixture of complexity
hurricane,blood tears and true serenity
if life is a market i’m here to sell this mortality

at all, at all na im bad make i reach like infinity
men dey count scores over here with anything
colors na the new thing, show me your team
take a brothers life, then you take all the mama dreams

before before,let me take it back to 02
true feelings coming out to play ,like kids do
the good the bad and when a demon loves you
do or die affair , or gang go just rush you
before before i got my third eye
i had bird eye views
never coming out to play , likewho buy new shoes
before you drop, my man make you kpai one too
no dey yarn anyhow, you dey clear my cruise
before the dreds, i know men wey dey plait hair
only time wey dem play, dey no play fair
see the maja for the hand, may the coast clear
only time wey dem play, dey no play fair

what difference would it make? if you ever lived
i need you everyday like a better dream
the difference it would make like a better leave
what difference would i make if i never sleep
all my life, i never saw a reason to smile
silly me , i know a million ways to die
save a soul , that’s a good reason to lie
speak your truth, why you keep the fire inside?
all my life , i had to put the feelings aside
cold heart hot blood, that’s the feeling outside
sometimes a healer but a heart of gold
most times a k!ller, see the guy too bold
ugly mind, crooked smile and a born sinner
kpo kpo no dey see am, e name na john cena
but the guy no too last, e be like one litter
2pm outside class, na so they throw give am
area people don round am like say na gang bang
the news said he was caught up in a gang bang
the gang said , karma got to know his new place
mama crying, he just bought her a new place
this kind talk too dey make me craze
that my bros , no time i too go like e ways
every other day we dey kpo for e place
everyday other day we dey speak of better days
time flys ,that one na those days
that one na those days

hook:

before before i fit tell you how e be
right now ,bro the matter don castttt
before before she dey form queen bee
right now, bro the matter do cassstt

before before i fit tell you how e be
right now ,bro the matter don castttt
before before she dey form queen bee
right now, bro the puna do cassstt


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...