lirik lagu paul chisom – na you
Loading...
baba na you
love gi dikwai egwu
(your love is amazing)
when i think about the things you do
your love dey make me dey follow you
because everything, na you
everything i do, na you
even when when i wan enjoy, na you
even when i cry, na you
when i fall yakata, na you
when i stand gidigba, na you
kedi kere di keke, na you
baba na you biko
na only you ewo ewo
without you, i no know wetin i go fit do oh
without you, i for be like mansion without roof oh
without you, i for br like bride wey no gey any grrom oh
without you, i for don kpai, i for don mumu oh
i can’t live can’t be without you (without you)
i can’t sleep can’t wake without you (without you)
cannot live cannot be without you (without you)
you’re the source of my life
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu lucahoficial – dame su lugar
- lirik lagu devy quills – juse!
- lirik lagu rozzukai x miha diy – решение проблем
- lirik lagu lucas nino – killing me
- lirik lagu indigochildrick – elsewhere
- lirik lagu nine inch nails – happiness in slavery (sherwood slave mix)
- lirik lagu domenico modugno – l’avventura
- lirik lagu andrés de león – historia de una mujer
- lirik lagu qing feng wu (吳青峰) – 作為怪物 (zuòwéi guàiwù)
- lirik lagu diego rafael – segredo