lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu pabrymo x monaky – reason

Loading...

(vocalizing)

shabbalistical….

aaa!!! mmm!! mmmmm!

[monaky]
like albino stay sun from now till next year, e no go fit black (mmm)
i dey chase the paper, i pull up for holdup, i no go fit go slow (mm)

[monaky]
i swear on g•o•d walai
e be like rape~case, do or die
i no fit fold hand sleep for bike
she say she left, i felt alright

[pabrymo]
i swear on g•o•d walai
the matta don dey turn to fight
sometimes we no dey sleep for night
so when i pull up on you its onsight

[chorus, both]
as e gbola no dey reason, i kon dey reason o
as e gbola no dey reason, i kon dey reason o
..instrumentals..
as e gbola no dey reason, i kon dey rеason ehh
[monaky]
no fit stop, no fit repent
if oluwa don consеnt
no force can stop the progress
pour henny for my rolex

[pabrymo]
say… they never thought i’m gon’ make it
haters dem hating
pull up on me all~white, no fugazi (yeh)
wetin i no doo ooo ….
you know i’m always in the stu uoo…
put in work, put in work, everything gel
working all~round~the~clock, everything clear
lifting up, get the bag, j~pa leave dem
don’t belong, don’t belong, grace lives here

[voice~over]
put in work, put in work, everything gel
working all~round~the~clock, everything clear
get the bag, no belong…….
no belong, no belong, grace lives here

[monaky]
i swear on g•o•d walai
e be like rape~case, do or die
i no fit fold hand sleep for bike
she say she left, i felt alright
[pabrymo]
i swear on g•o•d walai
the matta don dey turn to fight
sometimes we no dey sleep for night
so when i pull up on you its onsight

[chorus, both]
as e gbola no dey reason, i kon dey reason o
as e gbola no dey reason, i kon dey reason o
..instrumentals..
as e gbola no dey reason, i kon dey reason ehh

..instrumentals..


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...