lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ot money, geewin ed, geewin ed – she don go

Loading...

yeah x30
bolanle dis one no be play play matter
if you look my eyes you go see plainty water
i know say i f up but no reason my matter
no leave me go follow another
see oga linus dey watch u like carton
babygirl him go chop you like cashew
even self him go mess you up like times two
no leave me go follow another
chorus:
oh…..
she done go….
she done go..
she done go..
she done go

yeah 3×10

just wait just wait
babygirl please here me out
i know say i f up girl but no leavе like that
abeg remеmber all those times when i dey sing for you
when dey make you sleep, make you laugh even make you cry
like;
(nin nin nin oh nin na na
sweetie pretty girl you be my wife)x2
don’t go x4
she done go….x4


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...