lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ose – fire

Loading...

omono diamond
omon0ba oshe

verse 1
i geti plenty loving wey go purge you
shebi o letòn ye, cause me o lé poju
i geti plenty loving to give you daily o
so make you no come use me play o no my lady o
cause your body e too fire
na you be my heart desire
i no go ever tire
i no go ever tire
duro mi o shade
body wey get fire
say na you be my heart desire
money full for hand, e full for account

chorus
tell me wetin you want
tell me wetin you need
i no go use you play
cause you put me on my knees
i no go use you play
you get the fire waist
you dey make man craze
you dey make man craze o
verse 2
make we gum body
i no go use you play mummy
for your love i go fit to change mummy o
your body shade mi o
take the ring you must to marry me o
you get the heat, get the terrain o
tell me wetin you want wey i no go fit to do
wetin you want wey i no go fit to do
see my s~xy shade o
wetin you want wey i no go fit to do
see my s~xy shade o
my s~xy s~xy o
my s~xy s~xy love
s~xy s~xy s~xy omo

chorus
tell me wetin you want
tell me wetin you need
i no go use you play
cause you put me on my knees
i no go use you play
you get the fire waist
you dey make man craze
you dey make man craze o
verse 3
whether the money come or money go
i go give you loving overload
you get the heat, still get the cold
omote no forming no
omote no get time o
omote give me sign o
omoge thing thing whine o
cause your body e too divine
wetin you want wey i no go fit to do
see my s~xy shade o
my s~xy s~xy o
my s~xy s~xy love
s~xy s~xy s~xy omo
(ogee on the mix again o)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...