lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu onyema okuchukwu – thunder

Loading...

[intro]
chumanchu chumanchu chunichunimanchu chunimanchu
chunimanchu chunichunimanchu chunima achukwuchuniman chukwuni chunimanchu chukwuniman chukwuni chukwunimanchu

[chorus]
thunder chukwuni chunimanchu
thunder chukwuni chunimanchu
thunder chukwuni chunimanchu
thunder o chukwuni chunimanchu
thunder chukwuni chunimanchu

[verse 1]
everyday my people dem dey cry say dem want, dem wanti change
n-body dey do something real thing to make the change (at all)
everybody want to hustle and get the money
sharp sharp sharp (sharp guy)
everybody want to store him own for him house kpa kpa kpa
look your brother man i say look your sister man
because of the one wey we go chop
we no go fit open mouthi to talk
water to drink e nor dey
foodi to chop nor dey
road to wake put e nor dey
light to see e nor dey o

[chorus]
thunder chukwuni chunimanchu
thunder chukwuni chunimanchu
thunder chukwuni chunimanchu
thunder o chukwuni chunimanchu
now make your body dance o
thunder chukwuni chunimanchu
thunder chukwuni chunimanchu
thunder chukwuni chunimanchu
thunder chukwuni chunimanchu
thunder o chukwuni chunimanchu

[verse 2]
educate you you
i come here to educate your mind
and i come here to t-tillate your body
at this time make you feel so naughty
at the same time give you some wordi
wey go make you feel like some bo-body
make you open your ear
make you dey hear the the things wey dey talk aye
fela kuti don talk, him talk till him commot for this world
i beg everybody make you listen
na fear fear fear make we no wan rise
make we no wan take our own place
make we no wan make our own stand
make we no wan claim our own right
make we no wan claim our own right yo yo yo

[chorus]
thunder chukwuni chunimanchu
thunder chukwuni chunimanchu
thunder chukwuni chunimanchu
thunder o chukwuni chunimanchu
thunder chukwuni chunimanchu
thunder chukwuni chunimanchu
thunder chukwuni chunimanchu
thunder o chukwuni chunimanchu

[outro]
make your body bounce o
go make your body bounce o
make your body bounce o


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...