lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu onpoint tk – kimbali

Loading...

yea
it’s your boy onpoint yea
we dey give them non stop

chorus
take all your money put am for my head o
yea
it’s your boy onpoint
take all your money put am for my head o

verse 1
i’m a god in this game and my kingdom must come
listen omo the gbedu don drop
make you give me time you go see me on top
i be the one i believe you concor
open the gate
make i feel the way
ye omoge wining na my way
i come here to stay
i no come to play everyday omo the boy dey hustle for mi pay
big boy style make you call me oga
climbing everyday to the top
pour me water
i be the best wining the race no be matter
i never come people don dey pour me water
i’m a god in this game and my kingdom must come
ye i say my kingdom must come
they carry my matter like na me dem wan stop

chorus
take all your money put am for my head o
yea
it’s your boy onpoint
take all your money put am for my head o
yeah yea put am for my head o
take all your money put am for my head

verse 2
left right
left to the right
ye
omo kpa to the kpa
won wa
mo de
mo fun won lorin joo
mo je kon mo pe (tk)
omo ge kilo fochi (kado dee)
omo ge kilo fochi(m dee)
omo ge kilo fochi(y cee)
omo ge kilo fochi

big boy style make you call me oga
climbing everyday to the top
pour me water
i be the best wining the race no be matter
i never come people don dey pour me water
i’m a god in this game and my kingdom must come
ye i say my kingdom must come
they carry my matter like na me dem wan stop

chorus
take all your money put am for my head o
yea
it’s your boy onpoint
take all your money put am for my head o(oya put am for my head)
yea it’s your boy onpoint
take all your money put am for my head o
yeah ye put am for my head o
take all your money put am for my head
o yeah ye put am for my head o
take all your money put am for my head o
big boy style make you call me oga
climbing everyday to the top
pour me water
i be the best wining the race no be matter
i never come people don dey pour me water


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...