lirik lagu omawumi – if you ask me
if you ask me; na who i go ask?
the matter wey we see so, e tay wey e
start
no be me go talk am, e heavy for mouth
if you ask me…the matter for ground…
eh! na who i go ask?
the reason for the reason for the reason
why i’m soliloquizing yeah
the things wey i dey see, wey i dey hear, e
pass me
i’ve got to tell the story and i’ve got to tell
it from the starting
about a man, a woman, and their girl pikin
wait till the second verse beforе my story
begins
(repeat )
thе woman travel leave her daughter with
the husband
home a~lonely (home a~lonely)
e no tay i begin see the man, his daughter
ad them dey play
strong play (they play strong play)
a month later the daughter say her period
delay
i ask her who touched her she say her
daddy only
i don’t know what to say i don; t know what
to tell her mother
e be like say she get belle
(repeat )
the story wey i talk e be like say i dey play
but all this type of things they happen everyday
speak out or take some action abeg you no delay
no let matters worse pass as e dey….as e dey
(repeat )
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu kzzr – harddd
- lirik lagu stevosky music – 21 (a cappella)
- lirik lagu nikxr – сказки про любовь (fairy tales about love)
- lirik lagu sabrina starke – can’t keep running away
- lirik lagu titalayt, dwine – ты мне
- lirik lagu tomorrow x together – fairy of shampoo (tradução em português)
- lirik lagu vulfmon – alone again, naturally
- lirik lagu xodda – xl style
- lirik lagu montana chanel – toxic but cute
- lirik lagu 森高千里 (chisato moritaka) – yokohama one night